CHORDS: Burna Boy – Comma Piano and Ukulele Chord Progression and Tabs
This is the chord progression for Comma by Burna Boy on Piano, guitar, Ukulele and keyboard
(Db) This is for all my comma babes, mehn (Ab)
Comma way (Db)
Wetin be (Ab) this oh comma
E (Db) Don finish oh comma
Something (Ab) de miss oh comma
I (Db) suspect you, oh
Champion no be (Ab) easy, oh comma
Wetin (Db) be this oh comma
I no (Ab) believe oh comma
Commot with your (Db) feelings oh comma
Jejely (Ab) sit down
Make you no come tell me (Db) shit now, comma
Bad energy Bawo (Ab)
I go change am to another (Db) thing now, oh comma
My baby (Ab) jupa
Make you whine to the sound of the (Db) guitar, oh comma
Start to dey (Ab) sing loud
If you like the vibe I dey (Db) bring now, comma
Omo (Ab) Ologo oluwaburna mo jigi (Db) jigi
And if (Ab) you want to see me, holla my (Db) nigi nigi (Richie, Richie)
Una (Ab) know say me I dey keep am, oh (Db) really, really
My people (Ab) no say money, dey ton ba (Db) ri mi ri mi
This is for all my comma babes, mehn
Comma way

(Ab) I dey see comma there (Dn)
I dey see comma, comma, comma there (Ab)
I dey see comma there (Db)
I dey see comma, comma, comma there (Ab)
Your body bad, your (Db) body bad, oh
I dey see comma there (Ab)
With your fake breast, with the silicon (Db) , girl
I dey see comma there (Ab)
With your booty so big and your leg (Db) so slim baby
I dey see comma there (Ab)
Tell me why your skin so light and your elbow (Db) black, baby?
I dey see comma there (Ab)
I dey see comma there
(Db) I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there (Ab)
I dey see comma there
Comma there
(Db) This is for all my comma babes, (Ab) mehn
Comma way (Db)

Jegede Ohiosimuan Glory is a music enthusiast, producer, content creator, and instrumentalist. His flare and love for music have been acknowledged and endorsed by the Yallemedia Community and he, in partnership with the community is working towards helping instrumentalists and music enthusiasts worldwide. He’s also the brain behind Mad Genie beats.
August 15, 2020 @ 1:20 pm
Thanks for this, ππΎππΎππΎ